Burna Boy - Common Person ( Lyrics )
Burna Boy Common Person Lyrics Na me wey dey clean una houseNa me wey dey wash una carNa me wey dey cook ununuNa me wey dey wash una clothNa me wey dey work for your shopNa me wey dey hawk ununu I be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin’ my own I be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no…















