#BOOM💥- No mind dem jare. 🙄 Dem think say na lie when you dey tell @annieidibia1 say she one in a million😍 . . . . Even the body count never reach the one million wey dem don dey shout 🤷🏾♂️ ? Shey dem no wan make you meet your target ?? 😂 . . Fire 🔥 ON jare my man ❤️ . See as women votes full your ballot box 🗳😝 . . When my own turn come , I hope say una go vote for me like 2baba 😌🤷🏾♂️ . . . #whoisdoga #2baba #donbabaj #waternogetenemy #keepkwayet #howoldisyourfame (at Atlanta, Georgia) https://www.instagram.com/p/BomvOixBfGr/?utm_source=ig_tumblr_share&igshid=116cuu2emdzyx













