Instagram wetin dey play? Today na de Amrata 1 of Warri kingdom day, The only woman stading in the comedy lounge...🤪🤪 Make una elp me celebrate this lovely wife, mother, sister, aunt, aburo, egbon, ore and talkutalku 1 wey no dey carry last .. Her name na Anita Alaire Afoke Asuoha @realwarripikin I love her so much.... Happy Birthday sweetheart with love and best wishes... Enjoy your day... The cake should get to my bus stop ooo... 💃🕺💃🕺💃🕺💃💃💃💃🏃♀️💃🏃♀️💃 . . . #emmybrigs_ltd #emmyrealtor #emmybrigsinvestmentltd #EVOLVED_EMPIRE #repost #realwarripikin https://www.instagram.com/p/B4M0iNinkph/?igshid=zjdwmt6fnzpl















