Who talk say men no dey try. Watch this small video you go understand. You have to believe me. Many fathers dey go through this too o. But the thing be say dem no fit talk am. Ask brother Basket ball, I mean brother basket mouth, ask brother Ay as well. Some don't know how dem go talk am because dem dey ashamed. Abi I lied? Some people like secret life. Time don come way me I go expose you. Men wey get one wife but uncountable concubines we no dem. Men wey dey give their wives and children token and spend lavishly on their concubines for outside we know dem. No tell anybody say I talk am o, but later I go dey gist you. I beg try to Repost this so that every other men and women go know wetin we dey pass through. BBC must hear this o. #ingodwetrust #iam4od #competitioneverywhere #challengeeveryday #popemusthearthis ##comedyisthebest #comedyshows #comedians #instagramfanspage #instagram #mrlearner #tennymoore28 #worldgreatestartist (at Army Barrack,ondo Road,akure) https://www.instagram.com/p/CCFvTnVpmNO/?igshid=12dw7kmbmb22p















