This dry cleaner funny die. This guy trek with legs from Ekiti state to Akure,in Nigeria,to collect clothes. Please kindly repost till it get to BBC final destination. Imagine, what it takes to earn a living to sustain. Men dey hustle o. Black men no dey lazy at all. Hmmm, See that bros,I know say as i talk say black men no dey lazy. Some of them go dey happy say dem no dey lazy. In fact, people wey lazy una know una self. People wey dey hustle know una self. I beg na all of us dey try. Both black and white we all dey try. Struggle still continue. . . . . . . . . #Ingodwetrust #iam4od #comedyisthebest #houseofcomedy #worldofcomedy #comedians (at Army Barrack,ondo Road,akure) https://www.instagram.com/p/CCDWWAwJYzP/?igshid=yk73nvqyetd8















