Wetin man go do now?Una dey see am? As this baby dey mess and vomit for my mouth and my body? Wetin human eyes no go see for this world. Una dey see wetin China people cause so? Wey Nigeria government? Una dey see am so? By the time wey me I go vex for China people, all of una no go wait. I no come get time for myself again. . . . . . . . . . . #ingodwetrust🙏 #iam4od #comedyshow #comedian #houseofcomedy #mrlearner #quarantinehappymoment #popemusthearthis #coronamustgo #who #bbc #instagramfanspage #instagram #competition #multitalentedartist #Repost #shares #worldisbeautiful #justbehappy #icantcomeandkillmyself #Basketmouth #brodashaggi (at Army Barrack,ondo Road,akure) https://www.instagram.com/p/CCEINToJy-B/?igshid=j9okwlpcgnyv















