Tiwa Savage Responds to Blackmailer Regarding Alleged Sex Video in Recent Video Release
Popular Nigerian singer Tiwa Savage wey don dey di news since last week don dey trend again sake of wetin she tell her allege blackmailers on top one sex video matter wey don dey cause katakata. For inside post wey she put for social media, Tiwa savage bin tell di pipo wey dey behind di sex video say dem hate her sake of say she take di matter wey dem wan take destroy am joke for stage. LastâŠ
View On WordPress















